Saturday jollification!
Party don set ohhhhhhhhhhh!
As we enter the place, we dance and party scatter everywhere
Omor, everything setttttttt
Baby girls on flick
Bobos all looking handsome and groovy
We killed it for sure!
On to the next thing on the agenda
The main event outside the bride and groom
The very very silently understood reason why we all actually attend weddings but say nothing.
What else but the party jollof rice?
Guess what?
Party jollof no reach me!
Baby girl dey vibe and flex
Baby girl come dey carried away with glam and dj everything
So tey i no know when them share rice pass meπ’ππ’π’π’
Ashebi 20k
Gele 6k
Makeup 10k
Shoe 10k
Handbag 18k
Transportation 15k
Accommodation 20k
Almost 100k only for person to miss jollof rice?
Na so i forget shakara, comot wig and gele enter where dem dey share rice oh
Me i no be gentleman at all
I cannot come and go and carry last!
As i dey now, no matter the matter, i no dey forget myself again for party.
Once beaten, twice shy.
Comments
Post a Comment